Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 3:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Aaron wey dem choose as priest to serve God, dis na di sons wey e born kon make dem priests.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 3:3
10 Iomraidhean Croise  

David divide Levi pipol into three groups, just as dem take kom from Gershon, Kohat and Merari family.


Yu go wear dem give Aaron yor broda and en sons. Yu go anoint, klean and santify dem, so dat dem go fit serve as my priests.


Den yu go dress Aaron with di holy garments kon anoint and santify am make e for fit serve as my priest.


kon anoint dem, just as yu anoint dia papa make dem for fit serve as my priests too and dia anointin go make dem kontinue di work thru-out dia generashon.”


E pour some anointin oil for Aaron head, so dat e go dey holy.


Moses take some anointin oil and some blood wey dey di altar kon sprinkol dem for Aaron, en sons and for dia garment. Na so e take klean dem and dia klot, so dat dem go dey holy to serve God.


Nadab and Abihu die for God present wen dem give wetin nor dey klean to God for Sinai Wildaness and dem nor get shidren. So Eleazar and Itama kon dey work as priest for where Aaron wey bi dia papa dey.


Moses Law choose human being wey get weakness as High Priest, but God promise wey kom afta di law, choose di pikin and na-im bi di korrect Priest forever.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan