Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 3:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Na Gershon born Libni and Shimei pipol and na dem bi Gershon family.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 3:21
9 Iomraidhean Croise  

All of dem still born sons too. Na Gershom born Libni and Shimei:


Levi shidren akordin to dia rekord na Gershon, Kohat and Merari. (Levi stay for one hundred and thirty-seven years.)


Levi tribe; Shimei tribe and all di oda family, go kry well-well.


Dis na Levi family and dem bi: Libni family, Hebron family, Mahli family, Mushi family and Kohat family. Na Kohat born Amram.


Dis na Gershon sons name akordin to dia family: Libni and Shimei.


Merari sons akordin to dia family na: Mahli and Mushi. All dis na Levi pipol akordin to dia family.


Doz wey dem kount, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 7,500.


“Gershon pipol wey kom from Levi tribe, make yu kount dem akordin to dia family and towns.


Gershon shidren get thirteen big towns from Issakar, Asher, Naftali and half of Manasseh tribe wey dey Bashan.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan