2 Dis na Aaron sons name; di first pikin na Nadab, den Abihu, before Eleazar and den Itama.
Dis na how dem take divide Aaron shidren-shidren: Aaron sons na: Nadab, Abihu, Eleazar and Itama.
Nadab and Abihu die before dia papa die and dem nor born pikin, so dia brodas, Eleazar and Itama kon bi priest.
Amram two sons na: Aaron and Moses and en girl pikin name na Miriam. Aaron get four sons wey bi: Nadab, Abihu, Eleazar and Itama.
“Yu go separate yor broda Aaron and en sons; Nadab, Abihu, Eleazar and Itama from Israel pipol so dat dem go serve mi as priest.
Aaron marry Elisheba wey bi Amminadab dota and Nahshon sista. Di woman born Nadab, Abihu, Eleazar and Itama for Aaron.
Den Aaron sons, Nadab and Abihu kon take fire pan, put fire and incense inside kon give God anoda ofrin wey E nor kommand dem.
Moses kon tell Aaron and en two sons Eleazar and Itama sey, “Make una use di korn ofrin wey remain from di food wey dem offa give God, take make bread wey nor get yist, den chop am for di altar side, bikos na holy ofrin.
Aaron pikin na: Nadab and Abihu, Eleazar and Itama.