1 Den di dotas wey Zelofehad wey Hefa born, wey Gilead born, wey Makir born, wey Manasseh born wey Josef born kon kom. Di girls names na, Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.
Makir marry wife for Huppim and Shuppim. (En sista name na Maaka.) Zelofehad na Manasseh sekond son and na only girl shidren e born.
Naw Zelofehad wey Hefa born nor get any man pikin, but na only wimen e born and dia names na Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.
Dem stand before Moses, Eleazar di priest, di leaders and all di pipol wey gada for di tent where dem for dey do meetin door-mot kon sey,
E nor matter weda una bi Jew or Greek pipol, savant or free pesin, man or woman, bikos all of una dey inside one body for Christ.