9 Eliab sons na, Nemuel, Datan and Abiram. Na Datan and Abiram with Korah komplain against Moses, Aaron and God.
Bikos of dis, di eart open kon swallow Datan, Abiram and all doz wey dey support dem.
Na dis ones dem choose from di kommunity, as leaders from dia grand-grand papa tribe. Na dem bi oga for all di pipol wey dey Israel.
Pallu pikin na Eliab.
Curse dey dia head! Bikos dem dey bihave like Kain and bikos of long-trot, dem dey do di mistake wey Balaam do. So dem go must die like Korah, wey disobey God.