7 Dis na Reuben family and doz wey dem kount na 43,730.
Reuben sons na: Hanok, Pallu, Hezron and Karmi.
Di pipol wey dey under Reuben tribe na 46,500.
Afta di wahala, God kon tell Moses and Aaron pikin Eleazar sey,
Perez family na: Hezron family and Hamul family.
Hezron family and Karmi family.
Pallu pikin na Eliab.