57 Levi pipol wey dem kount akordin to dia family na: from Gershon pipol, Kohat pipol and Merari pipol.
Levi sons na: Gershon, Kohat and Merari.
Levi three shidren na: Gershon, Kohat and Merari.
Naw, Eleazar wey bi Aaron pikin marry one among Putiel dota and e born Finehas for Eleazar. Na all dis pipol kon bi Levi tribe.
But dem nor kount Levi pipol join di oda tribes,
But dem nor kount Levi pipol join, bikos God don kommand Moses sey na so e go bi.
Dem go get dia share with di dice akordin to di group wey small or big pass.”
“Make yu kount Levi pipol akordin to dia town and family. Evry boy pikin from one mont go, naim yu go kount.”
Dis na Levi sons akordin to dia names: Gershon, Kohat and Merari.