41 Dis na Benjamin family and dem bi 45,600.
Benjamin sons na: Bela, Beka, Ashbel, Gera, Naaman, Ehi, Rosh, Muppim, Huppim and Ard.
Bela shidren na Ard and Naaman.
Dan shidren akordin to dia family na: Shuham family. Dis na Dan shidren, akordin to dia family:
Dem koll 26,000 sojas from all dia town and 700 special men wey dey stay der.