4 “Make una kount di pipol from twenty years go, just as God kommand Moses. Dis na Israel pipol wey kom out from Egypt.”
Dis na di name of Israel shidren wey follow am go Egypt, dat is Jakob and en sons: Reuben, Jakob first-born
Naw, Devil won bring trobol kom meet Israel pipol, so e kon make David kount di pipol.
For dat day, Oga God take Israel pipol komot from Egypt akordin to der tribe.
God kon tell Moses for di place where dem for dey do meetin for Sinai Wildaness, for di first day, for di sekond mont for di sekond year, afta dem don komot from Egypt:
So Moses and Aaron pikin Eleazar, tok to di pipol for Moab near Jordan River wey dey across Jeriko. Dem kon sey,
Reuben na di first-born for Israel. Reuben shidren na: Hanok family, Pallu family,