15 Gad shidren akordin to dia family na: Zefon family; Haggi family: Shuni family;
Gad sons na: Zifion, Haggi, Shuni, Ezbon, Eri, Arodi and Areli.
Gad tribe stay from Bashan land near Reuben tribe land go rish Salekah wey dey di east.
Di next pipol na Gad tribe. Di pesin wey dey lead dem na Eliasaf wey bi Deuel pikin.
Dis na Simeon family and dem bi 22,200.
Ozni family; Eri family;