1 Afta di wahala, God kon tell Moses and Aaron pikin Eleazar sey,
just as God kommand Moses and na so e take nomba dem for Sinai Wildaness.
bikos dem bring wahala to una wen dem deceive una koncerning Peor and bikos of Cozbi, wey die for di time wey Peor bring wahala enter una land.”
Doz wey die for di wahala na 24,000.