Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 22:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Den Moab pipol tell di eldas for Midian sey, “Dis plenty pipol go kon distroy evritin wey wi get, just as melu take dey chop grass for field.” Naw, King Balak wey Zippor born wey dey rule Moab pipol for dat time

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 22:4
13 Iomraidhean Croise  

Hadad and di men wey karry am run kon from Midian go Paran, where oda men for join dem. Den, dem travel go Egypt and Egypt king kon give Hadad some land, house and food.


Den Edom leaders go fear well-well; di strong men for Moab go dey shake and di pawa wey Kanaan pipol get, go vanish.


On-top Moab house and for di meetin place, na only pipol wey dey mourn and kry dey der, bikos I don break Moab like pot wey pipol nor won use again.


Balak wey Zippor born kon si all wetin Israel pipol don do to Amor pipol.


So di eldas for Moab and Midian kon karry di curse money go meet Balaam. Dem meet Balaam kon tell am wetin Balak tok.


‘I don si am, but nor bi naw e go happen; Even doh I hold am, e nor dey near my hand. One star go kom out from Jakob pipol. E go kom out from Israel like septa. E go kill Moab pipol and Seth sons.


At wons, one Israel man bring one Midian woman enter di tent where Moses and di whole kommunity for dey kry.


Dem kill di five kings for Midian wey bi Evi, Rekem, Zur, Hur and Reba. Dem still kill Balaam wey Beor born.


Yu tink sey yu betta pass Balak, Zippor pikin wey bi Moab king? E try to shalenge Israel pipol, abi e nor do am? E nor ever fit fight us.


Israel pipol sin against God again, so E allow Midian pipol rule dem for seven years.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan