Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 22:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Wen di donkey si God angel again, e kon lie down for groun. Den Balaam vex kon beat di am with en stik.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 22:27
4 Iomraidhean Croise  

Wise pipol get sense and dem dey avoid wahala; but foolish pipol dey waka enter trobol.


God angel go front kon stand for one small place, where road nor dey to turn go rite or go left.


My brodas and sistas, make una undastand dis tins: Make una dey listin well-well and nor dey kwik tok or vex.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan