Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 22:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So di prince dem go back kon tell Balak sey, “Balaam nor gri follow us kom.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 22:14
3 Iomraidhean Croise  

So Balaam get up for morning and e tell di prince dem wey Balak send sey, “Make una go una land, bikos God sey make I nor follow una.”


Balak kon send some oda ofisas go again, wey plenty and dey important pass di first ones.


Balak kon tell Balaam, “Why yu nor kom di first time wen dem kom koll yu? Yu tink sey I nor go fit pay yu?”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan