8 Di pipol wey dem kount for dis group na 57,400.
Di oda one na Zebulun tribe. Di pesin wey dey lead Zebulun pipol na Eliab wey bi Helon pikin.
All di pipol wey dem kount for Judah wey stay akordin to dia group, na 186,400. Na dem go travel for front.