5 Doz wey stay klose to dem na Issakar tribe. Di pesin wey dey lead Issakar pipol, na Netanel wey Zuar bi en papa.
Netanel wey Zuar born, na-im dey lead Issakar tribe.
Di pipol wey dem kount for dis group na 74,600.
Di pipol wey dem kount for dis group na 54,400.
For di sekond day, Netanel wey Zuar born, wey dey lead Issakar tribe kon give en ofrin.
and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Netanel, wey Zuar born, give.