Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 2:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 All di pipol wey dey Efraim tribe akordin to dia group, na 108,100. Na dem go bi di third group to travel.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 2:24
6 Iomraidhean Croise  

to Efraim, Benjamin and Manasseh pipol. Make Yu show yor mighty pawa, den kom save us!


Di next tribe na Efraim pipol wey dey waka with dia flag, akordin to dia family and na Elishama wey Ammihud born dey lead dem.


All di pipol wey dey Reuben kamp akordin to dia group na 151,450. Na dem bi di sekond group to travel.


Di pipol wey dey under Benjamin tribe na 35,400.


All di pipol wey dey Dan kamp, na 157,600. Na dem go travel last, just as dem arrange am.


All di pipol wey dem kount for Judah wey stay akordin to dia group, na 186,400. Na dem go travel for front.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan