Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 2:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Di pipol wey dey under Benjamin tribe na 35,400.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 2:23
5 Iomraidhean Croise  

Di pipol wey go stay near dem na Benjamin tribe. Di pesin wey dey lead dis group na Abidan wey Gideoni born.


All di pipol wey dey Efraim tribe akordin to dia group, na 108,100. Na dem go bi di third group to travel.


Dis na Benjamin family and dem bi 45,600.


Dem koll 26,000 sojas from all dia town and 700 special men wey dey stay der.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan