Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 2:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 For di sout, doz pipol wey dey under Reuben tribe, stay akordin to dia group and di pesin wey dey lead Reuben pipol, na Elizur wey en papa na Shedeur.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 2:10
8 Iomraidhean Croise  

Reuben wey bi Jakob first pikin, na en shidren-shidren bi dis. But bikos e sleep with en papa wife, di papa kon give en senior pozishon to Josef. So for dia family history, dem nor rite Reuben as di first-born.


Naw, di men wey go help una, na dia names bi dis: from Reuben tribe, Elizur wey Shedeur born; from Simeon tribe, Shelumiel wey bi Zurishaddai pikin; from Judah tribe, Nahshon wey bi Amminadab pikin; from Issakar tribe, Netanel wey Zuar born; from Zebulun tribe, Eliab wey bi Helon pikin; from Josef sons: from Efraim tribe, Elishama wey bi Ammihud pikin and from Manasseh tribe, dem pick Gamaliel wey Pedahzur bi en papa; from Benjamin tribe, Abidan wey Gideoni born; from Dan tribe, Ahiezer wey Ammishaddai born; from Asher tribe, Pagiel wey Okran bi en papa; from Gad tribe, Eliasaf wey Deuel born and from Naftali tribe, dem pick Ahira wey bi Enan pikin.”


Di next tribe wey follow na Reuben pipol and dem kon dey waka with dia flag. Na Elizur wey Shedeur born dey lead dem.


Wen yu blow for di sekond time, di pipol wey dey di sout-side must start to travel.


Di pipol wey dey under Reuben tribe na 46,500.


For di fourt day, Elizur wey bi Shedeur pikin, di leader for Reuben tribe kon give en ofrin.


and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Elizur, wey Shedeur born, give.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan