Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 19:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 E must use klean wota take klean ensef for di third and sevent day, den e go dey holy. But if e nor klean ensef for di third and sevent day, e nor go dey holy.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 19:12
12 Iomraidhean Croise  

So make Yu klean mi from my sins and I go dey klean; make Yu wosh mi and I go white pass snow.


and ready for di third day, bikos for dat third day, I go kom from Mount Sinai and all di pipol go si mi.


E tell dem, “Make una dey ready for di third day and make di men nor sleep with dia wifes.”


I go pour klean and good wota for una body, so dat una go dey klean from di juju wey una dey woship before and evritin wey make una dirty.


Afta two or three days, E go heal us, so dat wi go fit stay for en present again.


Den e go sprinkol am seven times for di pesin wey dem dey santify kon sey e dey klean and e go let di bird wey dey alive fly go outside di town for di open field.


But dem must burn di meat wey remain for di third day.


“Naw all of una wey don kill pesin or wey tosh dead body go stay outside di kamp for seven days and for di third and sevent day, make una and di wimen wey una katch klean unasef.


and E nor do wayo between wi and dem bikos, E make dia heart klean by faith.


I kon ansa, “My oga, na yu know di ansa.” Den e sey, “Dis pipol die bikos of Christ. Dem don use di Lamb blood take wosh dia klot, naim make am white like dat!


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan