Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 18:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Dem go take di shidren back wen dem don rish one mont kon pay five shekel for silva akordin to di sanctuary shekel.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 18:16
9 Iomraidhean Croise  

Anybody wey dem kount go give small silva as holy ofrin to Oga God. (Di amount na half shekel wey bi twenty gerah.)


All di gold wey dem use for di Tabanako work, na ofrin wey rish twenty-nine talent and seven hundred and three shekel akordin to di Tabanako shekel.


Na so una weigh suppose bi: twenty gerahs must ekwol one shekel and sixty shekels must ekwol one mina.


Di priest go fix all di prize, just as dem tok for di sanctuary.


Di first-born wey dem give to God, weda na human being or animal, go bi yor own. But di first-born for pipol and di first-born from man animal wey nor dey klean, dem must replace am.


“But make yu nor take money for di first-born for melu, sheep or goat, bikos dem dey holy. Yu must kill and sprinkol dia blood for di altar kon burn dia fat for di ofrin wey dem make with fire wey get betta smell to God.


Israel pipol first sons use 273 take plenty pass Levi pipol own, so yu must buy di remainin shidren back.


For each one, yu go pay five pieces for silva, akordin to di money wey dem dey kollect for di Holy Place.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan