Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 17:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 So Moses bring all di stik kom out from God present kon show Israel pipol and each pesin kon take en stik.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 17:9
2 Iomraidhean Croise  

Den God tell Moses, “Make yu bring Aaron stik kom back before di Testimony Box kon keep am as sign for sturbon pipol, so dat dia komplain go stop and dem nor go die.”


Di next day, Moses enter di tent and Aaron stik for Levi house kon dey grow well-well with leaf, den e form one kind fruit wey dem dey koll almond!


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan