6 So Moses tok to Israel pipol and each leader gi-am one stik, one for each leader akordin to dia tribe. So all di stik na twelf; Aaron stik dey among.
Make una nor dey sturbon to God and make una nor fear di pipol wey dey di land, bikos dem bi like bread to us. God dey with us and E don defeat di gods wey dey protet dem; so make una nor fear.”