Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 17:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Den yu must rite Aaron name put for Levi pipol stik; bikos each stik na for di leader for each tribe.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 17:3
10 Iomraidhean Croise  

Levi shidren akordin to dia rekord na Gershon, Kohat and Merari. (Levi stay for one hundred and thirty-seven years.)


Amram marry en papa sista, Jokebed and e born Aaron and Moses. (Amram stay for one hundred and thirty-seven years, before e die).


make una nor make big mistake. Na una sey make I pray give di Oga awa God and una promise sey una go do evritin wey E kommand.


“Man pikin, take one stik make yu rite dis word put, ‘Judah kingdom.’ Den take anoda stik kon rite dis word put too, ‘Israel kingdom.’


“Make yu tok to Israel pipol kon kollect stik from each tribe; one from evry leader wey dey each tribe, yu go kollect twelf stik kon rite each man name put for en stik.


Yu go put dem for di tent where dem for dey do meetin near di Kovenant Box where I for meet yu.


God tell Aaron, “Yu, yor sons and yor tribe must sofa for di Tabanako sin; but only yu and yor sons go sofa for di priest sins.


But na yu and yor sons go do di priest work, evritin wey dey di altar and di Holy Place. And yu must work, bikos I don give yu di gift to bi priest and anybody wey I nor choose, if e kom near di holy tin, dem must kill-am.”


Di eart open kon swallow and kill dem with Korah. Di pipol wey di fire distroy, na 250 men. Wetin happen to dem kon bi warnin to di rest pipol.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan