6 “ ‘If na ram e one give, two kwota for flower wey dem mix with one and half lita of olive oil and na dem e go give as korn ofrin,
“ ‘If una give goat as una ofrin, una must bring am kom God present,
den di one wey dey give en ofrin to God must go bring each animal with one kilogram of flower wey dem mix with one lita of olive oil for korn ofrin,
togeda with one lita of wine for drink ofrin.
with one and half lita of wine, as drink ofrin. God like dis sakrifice smell well-well.