Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 15:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 “ ‘All di pipol wey dem born for Israel go do like dis anytime wey dem won give ofrin, bikos God like di ofrin smell well-well.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 15:13
2 Iomraidhean Croise  

If dem give more dan one ofrin, di ofrin wey go follow am go inkrease.


And if strenja dey stay among una, weda na for sometaim or forever and dem won offa ofrin wey get sweet smell to God, dem must follow di rules and regulashon.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan