12 If dem give more dan one ofrin, di ofrin wey go follow am go inkrease.
Na so too una go prepare each sakrifice wey bi melu, ram, sheep or goat.
“ ‘All di pipol wey dem born for Israel go do like dis anytime wey dem won give ofrin, bikos God like di ofrin smell well-well.