Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 14:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Una go die for dis wildaness.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 14:32
7 Iomraidhean Croise  

But den, God nor dey happy with some among dem, so many of dem kon die for inside wildaness.


Una dead body go skata for dis wildaness, bikos una don komplain against mi. Nobody among una wey bi from twenty years go up, go enter di land.


Na who make God vex well-well for forty years? Nor bi doz sinnas wey dia dead body skata for wildaness?


But nobody among dis pipol dey wen Moses and Aaron bin kount dem for Sinai Wildaness.


God don tok about dem sey, “Dem go must die for di wildaness.” And nobody among dem go remain, escept Kaleb wey Jefunneh born and Joshua wey Nun born.


So God vex for Israel pipol kon make dem waka anyhow for di wildaness for forty years, until all di pipol wey do bad before God, die finish.


So, God swear sey E go kill dem for di wildaness


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan