13 from Asher tribe, e send Setur wey Mikael born;
God tell Moses:
from Dan tribe, e send Ammiel wey Gemalli born;
from Naftali tribe, e send Nahbi wey Vopshi born;
Den di pipol kon kry and dem kry well-well till di next day.
Den just as God kommand us, wi komot from Mount Horeb kon travel pass di great wildaness wey dey make pesin fear, just as unasef go remember, den wi face Amor pipol kountries. Wen wi rish Kadesh Barnea,