9 God kon dey vex with dem so E komot der.
Wen God tok to Abraham finish, E kon leave am.
Afta God tok to Abraham finish, God kon go leave am. Den Abraham go en house.
I go leave my pipol until dem don sofa well-well for dia sin, den dem go dey look for mi. Yes! Dem go really look for mi bikos dem dey sofa.”
Di pipol kon dey komplain to God about dia problem. Wen God hear dem, E vex, so E send fire kom from heaven kon burn and distroy some part for di kamp.
Moses hear kry for evry family among di pipol; evribody dey for dia tent door-mot; so Moses nor dey happy, bikos God dey vex with dem.