4 At wons, God tell Moses, Aaron and Miriam sey: “Make una three kom meet mi for di Tabanako.” So dem kon go.
My God, Yu dey judge di pipol wey dey do wiked tins kon save doz wey dem dey opress for dis world.
God kon tell Moses for di place where dem for dey do meetin for Sinai Wildaness, for di first day, for di sekond mont for di sekond year, afta dem don komot from Egypt:
(Naw, na Moses honbol pass anybody wey dey di eart.)
God kom down inside kloud, stand for di tent gate; den E koll Aaron and Miriam and di two of dem waka go front.