16 Den di pipol komot from Hazerot kon go kamp for Paran Wildaness.
E stay for Paran wildaness. En mama go Egypt go bring wife kom for am.
God dey kom from Teman; God wey dey holy dey kom from Mount Paran. En glory kover di heavens and na en praiz full di eart.
So Israel pipol start to travel from Sinai Wildaness. Di kloud kon kom down for Paran Wildaness.
From der, di pipol travel go Hazerot kon kamp and stay der.
So dem porshu Miriam komot di kamp for seven days and di pipol nor travel until dem bring am kom back.
God tell Moses:
Dem kom back kom meet Moses, Aaron and Israel pipol for Paran Wildaness wey dey Kadesh kon tell dem evritin wey dem si and show dem di fruit wey dem bring from di land.
So Moses send dem komot from Paran Wildaness, just as God kommand. All di men wey e send, na leaders for Israel.
from Hazerot, dem travel go stay Ritmah.
Samuel die and evribody for Israel gada kon mourn for am. Dem beri am for en house for Rama. Den David kon go Paran desert.