Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 11:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 So dem kon koll dat place “Taberah” bikos na for der God fire take burn di pipol.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 11:3
4 Iomraidhean Croise  

Wen God hear dem, E vex well-well. Di fire from en vexnashon kon dey against en pipol. Yes! En vexnashon kon strong well-well,


Some yeye pipol wey travel with Israel pipol, get long-trot for meat and dem kon make Israel pipol dey komplain sey: “How wi wish sey wi fit just get some meat chop!


Den God send fire kon distroy di two hundred and fifty men wey lite incense.


And una still make God vex for Taberah, Massah and Kibrot Hattaavah.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan