Nombas 11:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English17 I go kom down kon tok with yu, I go take some of di Spirit wey dey inside yu kon put am inside dem and dem go help yu karry some of di wahala so dat yu nor go karry am on yor own. Faic an caibideil |