16 God ansa Moses, “Make yu gada seventy men among di eldas for Israel wey yu know sey bi leaders among di pipol, den bring dem kom di Tabanako with yu.
Den God tell Moses, “Make yu klimb kom meet mi; both yu, Aaron, Nadab, Abihu and di seventy eldas for Israel and wen una still dey far from where I dey, make una bow woship mi.
“So I take di men wey una selet by unasef kon make dem judge and ofisas ova una. Some dey lead 1,000 pipol, some hundred, some fifty, while some na only ten pipol.
Make all di tribes kom meet mi; una eldas and ofisas, so dat I go tok to dem by mysef about dis tins kon koll di heavens and eart to bi witness against dem.