Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 10:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 “Na only di priests wey bi Aaron shidren-shidren must blow di trumpet. Dis law na forever and una must obey am from one generashon go rish anoda.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 10:8
5 Iomraidhean Croise  

Doz wey dem choose to blow trumpet for di Kovenant Box front na: Shebanaya, Joshafat, Netanel, Amasai, Zekaraya, Benaya and Elieza and all of dem na priests. Dem still choose Obed-Edom and Jehaya make dem dey guide di box too.


Na Priest Benaya and Priest Jahaziel dey blow di trumpet for di Kovenant Box front.


So Moses send dem go war and na Finehas wey Eleazar di priest born bi dia leader. Na dis Finehas dey kare for di holy tins and di trumpet wey dem take dey give sign.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan