Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 10:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Doz wey dey Dan tribe dey waka with dia flag, na dem bi di rear guide wey dey work for all di kamp akordin to dia family; Na Ahiezer wey Ammishaddai born dey lead dem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 10:25
12 Iomraidhean Croise  

Una nor go hurry komot dis time, or try to eskape, bikos di Oga wey bi una God, go lead and protet una for evry side.


Den my favor go shine for una body like morning sun and una sore go kwik heal. I go always dey to save una and my present go protet una for evriwhere.’


and Abidan wey Gideoni born dey lead Benjamin tribe.


Pagiel wey Okran born, na-im dey lead Asher pipol


For di tent day, Ahiezer wey Ammishaddai born, wey bi leader for Dan tribe, kon give en ofrin.


Di seven priests wey karry di seven ram horn for di Kovenant Box front, mash dey blow di horn round di town. Many sojas dey mash for dia front, while di oda guide dey follow for back and dem dey blow dia horn too.


Many sojas dey mash for front of di priests wey dey blow di horn, while di oda guards dey mash follow di box for back dey blow ram horn too.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan