Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 10:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 and Abidan wey Gideoni born dey lead Benjamin tribe.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 10:24
4 Iomraidhean Croise  

Gamaliel wey Pedahzur bi en papa, na-im dey lead Manasseh tribe


Doz wey dey Dan tribe dey waka with dia flag, na dem bi di rear guide wey dey work for all di kamp akordin to dia family; Na Ahiezer wey Ammishaddai born dey lead dem.


For di ninet day, Abidan wey Gideoni born, wey dey lead Benjamin tribe, kon give en ofrin.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan