Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nombas 10:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Den Eliasaf wey bi Deuel pikin kon dey lead Gad pipol.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nombas 10:20
5 Iomraidhean Croise  

Shelumiel wey Zurishaddai born, na-im dey lead Simeon pipol.


Kohat pipol waka go karry di tins for di sanctuary and before dem go rish der, dem must don karry di Tabanako up.


Di next pipol na Gad tribe. Di pesin wey dey lead dem na Eliasaf wey bi Deuel pikin.


For di sixt day, Eliasaf wey Deuel born, wey dey lead Gad tribe kon give en ofrin.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan