19 Shelumiel wey Zurishaddai born, na-im dey lead Simeon pipol.
Di next tribe wey follow na Reuben pipol and dem kon dey waka with dia flag. Na Elizur wey Shedeur born dey lead dem.
Den Eliasaf wey bi Deuel pikin kon dey lead Gad pipol.
For di fift day Shelumiel wey Zurishaddai born, wey dey lead Simeon tribe kon give en ofrin.