16 Na Eliab wey bi Helon pikin dey lead Zebulun pipol.
Netanel wey Zuar born, na-im dey lead Issakar tribe.
Den dem karry di Tabanako go down and Gershon and Merari shidren kon karry di Tabanako as dem kontinue dia journey.
For di third day, Eliab wey Helon born, wey bi leader for Zebulun tribe kon give en ofrin.