19 just as God kommand Moses and na so e take nomba dem for Sinai Wildaness.
Solomon kon still kount all di men wey bi strenjas for Israel, afta en papa David kount evribody for Israel. All of dem na 153,600.
Dis na wetin Moses do akordin to evritin wey God kommand am.
Anytime dem enter di tent where dem for dey do meetin or waka near di altar, dem go first wosh dia body, just as God kommand.
“Make yu kount Israel pipol akordin to dia family and tribes, den yu go rite all di men names.
Israel pipol do all di tins wey God kommand dem thru Moses.
So Israel pipol do all wetin God tell Moses; na so dem kamp under dia family name kon travel; each pesin with en tribe and family.
Dis na doz wey Moses and Eleazar di priest kount among Israel pipol for Moab near Jordan River wey face Jeriko.
Den e take di money go give Aaron and en sons, just as God kommand am.