Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Nehemaya 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Odas sey, “Wi don use awa farm, vineyard and house take-take loan, so dat wi go get enough food to chop, make honga nor kill us.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Nehemaya 5:3
7 Iomraidhean Croise  

Make una kancel all di debt wey dem dey owe una; weda na money, korn, wine or olive oil kon give dem back dia vineyards, farms, olive farm and house!”


Some sey, “Wi get big family, so wi nid enough food wey wi go dey chop, so dat wi nor go die.”


Some odas still sey, “Wi borrow money take pay di royal tax for awa farm and vineyards.


But if anybody dey poor for Israel wen una rish di land wey di Oga una God dey give una, make una nor do strong head for am at-all.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan