“Dia tit bi like swod and dia mout sharp like knife. Dem dey distroy poor pipol komot from dis eart and pipol wey nor get food to chop, dem dey kill dem trowey.
Dem sey, ‘E neva rish wen wi go ribuild awa house. Di town bi like pot and na wi bi di meat wey dey inside di pot, but at least di fire nor dey tosh or burn us.’
But till naw, my pipol dey tok against mi like sey I bi dia enemy! Doz wey trust mi, una tif dia klot kon let dem look like pipol wey dey kom from war.