Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Matiu 1:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Judah born Perez and Zera (wey en mama bi Tamar), Perez born Hezron and Hezron born Ram,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Matiu 1:3
13 Iomraidhean Croise  

So Judah kon tell en pikin wife Tamar sey, “Make yu go stay for yor papa house as woman wey en husband die until my pikin Shelah go grow rish to marry yu.” Bikos e tink for en mind sey, “I nor wont make Shelah die like en brodas.” So Tamar kon go stay for en papa house.


Judah kon marry wife give Er en first-born and di woman name na Tamar.


Judah sons na: Er, Onan, Shelah, Perez and Zera (But Er and Onan die for Kanaan land). Perez sons na Hezron and Hamul.


Judah shidren-shidren na: Perez, Hezron, Karmi, Hur and Shobal.


From Zera family, Jeuel and en family kom back too. Na 690 family for Judah kom back to Jerusalem.


Abraham born Isaak, Isaak kon born Jakob. Na Jakob born Judah and en brodas,


Ram na Amminadab papa, Amminadab born Nashon, Nashon kon born Salmon,


Amminadab wey bi Admin pikin, naim born Nashon. Admin papa na Arni, wey bi Hezron pikin, wey bi Perez pikin wey Judah born.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan