8 Wen dem look round, dem nor si anybody escept Jesus.
Den, kloud kover dem and one vois kon tok from di kloud sey, “Dis na My only pikin wey I love. Make una listin to am!”
As dem dey kom down from di mountin, Jesus kon tell dem make dem nor tell anybody wetin dem si, until Man Pikin go don wake-up from deat.
At wons dia eye open and dem kon know am. Den e vanish from dia front.
Afta di vois don tok finish, Jesus kon dey alone for di place, but di disciples kwayet and dem nor tell anybody wetin dem si.
Dis tin happen three times and di tray kon go back to heaven.