16 Jesus ask dem, “Wetin una dey argue about?”
Di Farisee pipol kon dey argue with Jesus sey make e show dem sign from heaven, bikos dem won try am.
Wen di pipol si Jesus, dem sopraiz kon run kwik-kwik go greet am.
One pesin among di pipol kon ansa, “Tisha, I bring my pikin wey get demon wey dey make am nor fit tok, kom meet yu.