11 Dem ask Jesus, “Wetin make di law tishas dey sey Elijah go first kom?”
“Si! I dey send my messenja kom and e go prepare di way for mi. Den Oga God wey una dey find, go kom en temple at wons.
Make una si, I go send Profet Elijah kom meet una, before God Judgement Day go kom.
And if una go gri with wetin I dey tok, John, na-im bi Elijah wey suppose to kom.
Den dem kon dey tok with each oda about wetin dis “Wake-up from deat” mean.
Den Elijah and Moses kon appear for dia front dey tok with Jesus.