9 All di pipol wey chop rish 4,000 men. Den, Jesus kon send dem go house.
Den Jesus kon leave di pipol enter inside house. En disciples kon tell am, “Tell us wetin di grass parabol for farm mean.”
En and en disciples kon enter boat go Dalmanuta aria.
Evribody chop beleful and di ones wey dem gada, full seven basket.
Jesus koll di twelf disciples go korna kon tell dem, “Si, wi dey go Jerusalem and evritin wey di profets rite about Man Pikin go happen for der.