8 Evribody chop beleful and di ones wey dem gada, full seven basket.
Wen Yu open yor hand, doz wey dey hongry and nid wota, Yu dey make dem beleful.
All of dem chop beleful and wen dem gada di food wey remain, e rish twelf basket.
Di pipol chop beleful and di food wey remain, full seven basket.
Or di seven bread for di 4,000 men and how many basket una gada afta dem don chop finish too?
All di pipol wey chop rish 4,000 men. Den, Jesus kon send dem go house.
E don make doz wey dey hongry beleful with good food and pipol wey get money well-well, E don make dem poor.
Make una nor work for food wey nor dey last, but for food wey go give una life wey nor dey end and dat kind food, na only Man Pikin go fit give una, bikos na-im God send kom.”